Human Parts Salers Revealed: Live human, N40,000; head, N8,000; hands, N4,000 (Read)

Human Parts Salers Revealed: Live human, N40,000; head, N8,000; hands, N4,000 (Read)
https://blogger.googleusercontent.com/img/b/R29vZ2xl/AVvXsEiX5rkVL1MV9N6JC1aNuZj1tGVnc2IC6L2HPyftx5MpjJQFwdIBdXDNded4Q6VDTMznR8BefOuHsJZD54yd9Ckgs-Rf1zFKK4V4T47RcRs8dA8eHptT3tj3d92nuT72jPF_fP-pxg7ekec/s72-c/%253D%253Futf-8%253FB%253FREVBTEVSUy5qcGc%253D%253F%253D-770377


My country people, Una don see as devil they take catch people For this We country?

Na so today ooo, Lagos State Police Command, for Ikeja, take catch 3 people wey dey sell human being parts give Juju man (Herbalist). Make you read the full details after this cut...


Follow for the confession wey dem make, them tell the people wey gather say, Human heads na N8,000 them dey sell am (Last price); Hands come be N4,000 and Person toto (Private Parts) say Na N10,000 them sell am.

One of them, Agboola Kolawole, wey say na Poverty and Inability to pay 'im pickins them school fees, come talk say Na only four heads of 'im pickins wey don die, na 'im him don sell since 'im start the business.

Make una follow me dey see wetin dey happen for this We Naija ooo... Because of Say, when I go begin pray make thunder fire person na, them go no say Country People dey vex.


Related product you might see:

Share this product :

Post a Comment

 
Support : Creating Website | Johny Template | Mas Template
Copyright © 2011. WELCOME TO CFATMUSIC BLOG - All Rights Reserved
Template Created by Creating Website Published by Mas Template
Proudly powered by Blogger